SHARE

Sapa Anthem Lyrics by Mona Queen

SHARE

Mona Queen Lyrics

‘Sapa Anthem’ is a trending new song by rising star Mona Queen, read the lyrics to the catchy song below.

Sapa Anthem Lyrics by Mona Queen
Sapa Anthem Cover Art

Mona Queen -Sapa Anthem Lyrics

Intro
Drimz nack the beat

Chorus
Money wey go finish go finish
If you come like you can save for piggy
Money wey go finish go finish
I go chop life, I go sort my billings
I go buy bone straight, buy that bag
Order few sneakers and buy data
I go chop suya, spend that kpa
When e don finish, I go come sing am
Sapa dey oooo, sapa dey ooo
Sapa dey oooo, sapa dey ooo

Verse 1
Owo to po ti o tan, o ti tan, o ti pe n sin
Eyin temi, ki lo n shele ninu trenches?
Update, ki lo n bo kini next thing?
Ma lo ma gara, won ma ko e l'eko nla nsin
Iyen lesson, to le di blessing
Those wey dey shenk Buju, won le be nsin (BNXN)
Bami gbe ciga, loud pelu benson
Tele tele le ma n downgrade, e ma te nsin
Well, we say Alhamdulilahi
Money no dey but we living, I cannot deny
Planning on spreading the hype
Mona Queen in the building which I stan and I rep till I die

Chorus
Money wey go finish go finish
If you come like you can save for piggy
Money wey go finish go finish
I go chop life, I go sort my billings
I go buy bone straight, buy that bag
Order few sneakers and buy data
I go chop suya, spend that kpa
When e don finish, I go come sing am
Sapa dey oooo, sapa dey ooo
Sapa dey oooo, sapa dey ooo

Verse 2
Orin d'owo, orin d'ola
But me I never reach the part to get dollars
But I dey work towards am, and I'd love to get cash
And along the line to get numbers
Forget about the salaye, I want to trabaye
Jesu fun mi lowo to ma gara eh
Wey go take me travel go faraway
I no go get no time for no alaye
Owo la n so apekanuko
I want to have you plenty to dey carry go
Sapa no good for a hearty soul
I want to ball like Messi make I happy go

Chorus
Money wey go finish go finish
If you come like you can save for piggy
Money wey go finish go finish
I go chop life, I go sort my billings
I go buy bone straight, buy that bag
Order few sneakers and buy data
I go chop suya, spend that kpa
When e don finish, I go come sing am
Sapa dey oooo, sapa dey ooo
Sapa dey oooo, sapa dey ooo

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT