SHARE

Sweet Melody Lyrics by Dotman | Official Lyrics

SHARE

Dotman Lyrics

Serial hitmaker Dotman is back with another hit single titled 'Sweet Melody' on this new track, Dotman sings about the finer things of life and ascribes his blessings to God, check out the official lyrics to "Sweet Melody" and sing along.

Sweet Melody Lyrics by Dotman | Official Lyrics
Sweet Melody Cover Art

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Sweet Melody by Dotman

Dotman - Sweet Melody Lyrics

Ahh ahh
Sweet Melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy

Serve them hit, fun won ni energy
Oma na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
O balance
Gbe Givenchy sori Versace

Omo to n so, the girl em fantasy
Eni tan be lori lo n fara ki
Man don take over man, getting money
Gbogbo igba te ro pe iro ni
Man I be working, man steady balling
From London to New York City

Sweet Melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy

Serve them hit, fun won ni energy
Oma na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati
Man don take over man, getting money
Gbogbo igba te ro pe iro ni
Man I be working, man steady balling
From London to New York City

Sweet Melody
Make the girl em go crazy
Edumare don bless me
Na why some of them jealous me
Loba loba monarchy
Serve them hit, fun won ni energy
Oma na grace of God wey dey cover me
Won ni mo ma fo mo ni mo fokati

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT