SHARE

Official Lyrics To 'Like Dat' By Rexxie Ft Victony

SHARE

Rexxie And Victony Lyrics

Read the official lyrics to 'Like Da' by Rexxie, featuring Victony. 'Like Dat' was dropped by Rexxie only a few days ago and it has since been playing on top charts on streaming platforms such as Top 100 Most Played Songs in Nigeria on Apple Music.

Official Lyrics To Like Dat By Rexxie Ft Victony

Rexxie And Victony

LISTEN TO: Like Dat By Rexxie Ft Victony

Rexxie Ft Victony - Like Dat Lyrics

Verse 1
Girl I Dey watch as you Dey wrap up the Kpoli
Cos I know you know you mean am for me
(Like that oh)
Evil face as you Dey lick up my Loli
Bully with the way you put am on me
(Like that oh )
Dnd
No let anybody call me
If at all e any body call me
(E go divert oh)
You doing stuff that you cannot tell your mummy
Beggi mami make you put am on me

Chorus
Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl me I like that oh
Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na resеt? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl mе I like that oh

Post-Chorus
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that

Verse 2
She dirty riding
One time her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
And Na so she Dey gimme na
One puff of that smoke she Dey deliver
Bad energy she ah delete am
She gimme that thing when I Dey need am
Oh no

Chorus
Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl me I like that oh
Like that oh
Attack oh
Make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
Girl me I like that oh

Post-Chorus
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that

Enjoyed 'Like Dat' Lyrics By Rexxie? See other Lyrics You Might Like HERE

Get The Latest Updates As They Drop Via Twitter And Facebook

Related

ADVERTISEMENT