SHARE

Family Lyrics by Bayanni | Official Lyrics

SHARE

Bayanni Lyrics

Check out the official lyrics to 'Family' by Mavin Records' newest signee, Bayanni. Family is the introductory track on the singer's self-titled debut EP, BAYANNI.

Family Lyrics by Bayanni | Official Lyrics
BAYANNI Album Cover

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Family by Bayanni | BAYANNI EP

Bayanni - Family Lyrics

Intro
Oluwa fe ko mo daju pe
Ninu irin ajo si ibi giga
Awon ota le gbogun tio
Shugbon iwo maberu
Kosi nkan tio shey omo mi

Verse 1
Steady hustle i no dey rest o
Me i no get many friends o
Tori pe won o ko mi be o ah
(Oh ah)
Just another boy from the ghetto
I be looking for daily bread o
So fun won mi o gba holiday oh ah yeah

Chorus
So I carry my family for head
If them never chop I must double hustle
Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o
Yeh yeh yeh

Post-Chorus
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi

Verse 2
So if you see me for the road
No go lose guard am
My mind don go faraway me I no fit shalaye
If you see me enter party no go dey shout am
Gimme two bottles of moet
Make my body balance yeh

Post-Chorus
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi

Chorus
So I carry my family for head
If them never chop I must double hustle
Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o
Yeh yeh yeh

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT