SHARE

Bandana Lyrics by Fireboy DML ft Asake | Official Lyrics

SHARE

Fireboy DML and Asake Lyrics

Bandana is a new hot jam dropped by YBNL label mates, Fireboy DML, and Asake, read the official lyrics to 'Bandana' below and sing along.

Bandana Lyrics by Fireboy DML Ft Asake | Official Lyrics
Bandana Cover Art

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Bandana by Fireboy DML & Asake

Fireboy DML & Asake - Bandana Lyrics

Intro
P-

Pre-Chorus: Fireboy DML
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

Verse 1: Fireboy DML
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

Chorus: Asake
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money

Verse 2: Fireboy DML
I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

Pre Chorus: Fireboy DML
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

Chorus: Asake
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money

See the Latest Music in Nigeria, Sizzling Hot Music News, Your Favorite Artist Interviews, and Latest in Sport

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT