SHARE

'Ring My Line' Lyrics By King Promise Ft Headie One

SHARE

King Promise And Headie One Lyrics

'Ring My Line' by King Promise featuring Headie One, is one of the latest songs at the moment, and as always, Notjustok is your trusted source for reading the most accurate song Lyrics online.

Ring My Line Lyrics By King Promise Ft Headie One

King Promise And Headie One - Ring My Line

LISTEN TO: Ring My Line By King Promise & Headie One

Ring My Line Lyrics By King Promise & Headie One

Intro: King Promise
If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If e no be money no call me
But if it is ring ring make you ring my line

Verse 1: King Promise
Hey they say I changed
Cause me dey my lane
Take that bad energy comot my face
(Take that bad energy comot my face)
Dem vex they say I change
Them dey expect say I go be the same boy
Why e dey pain you say I no dey need you no morе
The matter be say

Chorus: King Promise
If е no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If e no be money no call me
But if it is ring ring make you ring my line
If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line

Bridge: King Promise
Hey they say I changed
Hey cause I dey my lane
Take the bad energy comot my face
(Take that bad energy comot my face)
Dem vex they say I changed
Them dey expect say I be the same boy
Oh nah nah nah ey hey, yeah

Like Ring My Line Lyrics By King Promise? You May Also Like 'Damn' Lyrics By Omah Lay

Verse 2: King Promise
Me I dey move Just dey waka
I just dey face my front and my matter
Nkw3 moko sane me I no dey bother
Water my dreams so say
One day one day dey go grow big
Nyame nkoaa ne ma gyenkwa
I gat big dreams no dey play no dey stutter
DMX k33 loyalty before the money dat be how we dey live, yeah
If you know me you know say I be real
Money makes some changes but money didn’t change me (no no)
No dey fear no dey make nothing dey shake me
Oh na na
I get big dreams o
I dey do am for my people o
(oh yeah, oh yeah)
My people dey depend on me o
I no fit give up on my people o
Oh na na
Still

Bridge: King Promise
Hey they say I changed
Hey cause I dey my lane
Take the bad energy comot my face
(Take that bad energy comot my face)
Dem vex they say I changed
Them dey expect say I be the same boy
Oh nah nah nah ey
Oh nah nah nah ey hey, boy

Verse 3: Headie One
They didn't wanna take me in they labeled me a rebel
Motivate myself in mirror trying on my necklace
Put this mortgage on my chest cos it could have been a sentence
Put this mortgage on my kettle cos we cooking in a kettle
Got this cute one and she got freckles
Sexy bitches hit me up i ain't replying to their messages
It's better with a city view everything expensive
Fresher than a cereal contaminate my beverage
Rely on people never
They had me in my cell feeling sentimental huh
Out of sight Out of mind Them man wasn't expecting us
Minutes later come home and let me level up
Niggas turn treacherous Now they upset with us
Music and Road its had to keep them both separate (Ah)
All the time i couldn't hit that laver
I had to hit the strip with pebbles

Chorus: King Promise
If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line
If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line

Related

ADVERTISEMENT