SHARE

Que Sera Lyrics by Brown Joel, Boypee & Hyce

SHARE

Brown Joel, Boypee and Hyce Lyrics

With infectious hooks and catchy melodies, Que Sera by Brown Joel, Boypee and Hyce is bound to uplift your spirits and make you move to the rhythm, check out the lyrics below.

RELATED: Read 'Hypnotize' Lyrics by Boypee, Brown Joel & Hyce

Brown Joel, Boypee and Hyce - Que Sera Lyrics

Yeah so
Ahh
Oma le choco
Ahh
As I dey sing
As I dey sing
Uhhh
Hey

I be fronting my baby from London to naija
Immediately you dey see me she go dey my right (oh no)
My baby dey with me ma mgbe pump ’m adia gba
Oh no ooo
Forever is the deal
I no wan seeing you with nobody
As you dey listen to my melody
I no fit love Ifeoma no worry
Cause I give you my heart
See all my guys dem dey worry
The way I love you no be normal thing
Megawatts be her bum bum energy
malo farawe

Oh my baby que sera sera sera se
Pa de mi ni sale ka lo de be
Her milik for bobby e go taste well
Uhn woo
Oh my baby que sera sera sera se
Pa de mi ni sale ka lo de be
Her miliki for bobby e go taste well
Uhh see

Give you everything wey you deserve oh
Buy you Gucci Fendi and gelato
Na your nyash I dey process o woah
Walai I swear baby you put me for defense o
For your matter I sing falsetto
See my love no go relent o (relent o)
Girlie wey bad wey get OT
A likkle taste can I get
Chop your work ka spaghetti
I no mind o
So no begin form for me
Cause the money don plenty
Ogozirim ago, so my duty na to spoil you my love

Oh my baby que sera sera sera se
Pa de mi ni sale ka lo de be her miliki
for bobby e go taste well
Uhn woo
Oh my baby que sera sera sera se
Pa de mi ni sale ka lo de be
Her miliki for bobby e go taste well

Explore Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT