SHARE

Popo Lyrics by Zerrydl

SHARE

Zerrydl Lyrics

Popo is the second track on Zerrydl's newly released debut EP, Danger Zee, check out the song's lyrics below.

Zerrydl on Danger Zee EP Cover Art
Danger Zee EP Cover

RELATED: Read 'Puff & Passs' Remix Lyrics by Zerrydl Ft Shallipopi

Zerrydl - Popo Lyrics

Say wara wara
Wahala
Busy

One day one day on a Sunday
Me and my guys we on a fast lane
I dey on polo and white stockings
But no money for my Opay
Na once I site Police from a distance
Young man come down from this car
I dey try give my guy signal
Offence number one where are your papers
Wan claim my right
He give me slap
Officer what is this all about
Try dey explain but he nor give me chance
Shut up mr man you are a criminal

Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara

Na once dem Pablo cast that checkpoint
Dem dey find loud for my pocket
Say officer wait I’m not a smoker
How come your hands are so red
But anyways put hands for pocket
Drop small thing for the boys
Mr Pablo march that benz
Dem find me come my address

Say
Oh fa la la
Selling
Anything wey sup wa sara sara

Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara

Check Lyrics of latest Naija songs Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT