SHARE

No Forget Lyrics by Adekunle Gold Feat. Simi

SHARE

Adekunle Gold and Simi Lyrics

Revisit the lyrics of "No Forget," one of Adekunle Gold and Simi's most notable songs, provided below. No Forget is the eighth track on Adekunle's, Gold album, and it stands out with its soulful melodies and heartfelt lyrics.

Cover art for Gold album by Adekunle Gold
Gold Album Cover Art

RELATED: Read 'Orente' Lyrics by Adekunle Gold

Adekunle Gold & Simi - No Forget Lyrics

Verse 1: Adekunle Gold
Your mama say omo mi, no follow I never chop
Make you find correct guy, no be love we go chop
Na me she dey talk about
Oro yen ka mi l’ara o
Je’n b’ese mi soro
Make I go hustle o
I want to take care of you baby
So je’n lo, it won’t be long o
I want to take care of you baby
So je’n lo, mi o ni pe de oloo mi
Sora f’awon boys yen o
Tin ba lo won ma tan e o
Mase gbagbe bi ati n ba bo o
Mi o ni pe de
Sora f’awon boys yen o
If I go dem go toast you
No forget how far we’ve gone o baby
Mi o ni pe de

Chorus: Adekunle Gold & Simi
No forget o, no forget ooo
No forget o
Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o, no forget say o
No forget o
Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

Verse 2: Simi
You know that have been waiting
Have been waiting for you boy
You know my heart is breaking
Cos you gotta go boy
Make you hustle wella
Buy me panamera
But no follow bella
She can’t love you better
You want to take care of me baby
Oya maa lo, mo n reti ife mi
O ma ko’re bo, o ma ko’re de
Ololufe ololufe, don’t keep me waiting
Too long oh baby
Sora f’awon girls yen o
T’oba lo won ma tan e o
Ma se gbagbe bi a tin babo
Tete wale
Sora f’awon girls yen o
If you go dem go call you
No forget how far we’ve gone o baby
Tete wale

Chorus: Adekunle Gold & Simi
No forget o, no forget ooo
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o, no forget say o
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

Bridge: Adekunle Gold & Simi
F’adura sin mi lo o
Ma f’okan ba mi lo o
Make I come back home with plenty money
Gbadura fun mi o
Ire a ma ba e lo o
Alafia ba e lo o
Make you remember ayanfe mi
Na you I dey wait for
I want to take care of you baby
Oya maa lo mo n reti ife mi
K’oma k’ore bo, k’oma korede ololufe
Don’t keep me waiting, too long o baby
Sora f’awon boys yen o
Tin ba lo won ma tan e o
Mase gbagbe bi ati n ba bo o
Mi o ni pe de wale
Sora f’awon girls yen o
If I go dem go toast you
No forget how far we’ve come o baby
Tete wale, Mio ni pe de

Outro: Simi
No forget o, no forget ooo
No forget o
Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o, no forget say o

Find Your Favourite Song Lyrics Here and Get Fresh updates as they via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT