SHARE

How Much Lyrics by Kaestyle

SHARE

Kaestyle Lyrics

The second track on Kaestyle's latest EP, ROOKIES don't sound this good, is called How Much, below are the song lyrics.

Cover art for ROOKIES don't sound this good EP Cover art
ROOKIES don't sound this good EP Cover Art

Kaestyle - How Much Lyrics

Money
Honey
Ahhhn!

She say I no dey sell body
I just need a fancy nigga wey go care for me
But you rocking that pole with your bare body
I never see a pretty stripper wey dey fear money hmm
Tell my mama make she pray for me
Cause na she dey always tell me make I save money
But if I see another bunda I go spray money
Tell the Barney make she put it on me then

Tell me how much
I go pay
Cause me I fit spend all my money for big ikebe
So tell me how much
I go pay
Cause me I fit spend all my money for big ikebe
How much
(How much)
I go pay
(I go pay)
Cause me I fit spend all my money for big ikebe
(Ikebe)
How much
(How much)
I go pay
(I go pay)
Cause me I fit spend all my money for big ikebe
(Ikebe)

Like casamigos and Chelsea
The combination really got me confessing
Shey na money we dey spray like confetti
When we dey ball we dey show dem no mercy ahhhn
And with your double XL
No need to worry no dey trouble yourself
I like the way wey you dey carry yourself
But na tonight I go carry you go so

Tell me how much
I go pay
Cause me I fit spend all my money for big ikebe
So tell me how much
I go pay
Cause me I fit spend all my money for big ikebe
How much
(How much)
I go pay
(I go pay)
Cause me I fit spend all my money for big ikebe
(Ikebe)
How much
(How much)
I go pay
(I go pay)
Cause me I fit spend all my money for big ikebe
(Ikebe)

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT