SHARE

Forgive Me Lyrics by Lordeyang & Damo K

SHARE

Lordeyang and Damo K Lyrics

Ever since its release, Forgive Me by Lordeyang and Damo K has been turning heads with its thought-provoking lyrics and memorable lines.

Lordeyang & Damo K - Forgive Me Lyrics

Intro
Mmmm
Oo-ooo
Yeyeyeye yeah (Oo-oo-oo-oo)
Lololo Orlo
Ooo-ooo
Yeah-ah yeah-ah ah
I

Chorus
Mhmm-Mhmm eh
Family forgive me o
You been love me before but now you do not anymore make you forgive me oh
See I don leave road wey una show me I no willingly o
You been love me before but now you do not anymore make you
Say, I

Verse 1
Me na learner, me na a woe betide you
If you do me funny I go michael tyson
'Cause time when I shine, I nor go shiney likely
My jiggy no be joke, I'm heat and cold
Whiney me, whiney me
AH!
I love who show me love and music and love
No whiney me
Whiney me

Post-Chorus
I'm in my comfort zone
Shey na God protect my soul?
If I call you and I fall
Shey na God protect my soul?
Holy ghost come and take control
Of my body oh, and my soul
When i dey move I no get control
When i dey move I no get control

Verse 2
Ee-yo-oh-oh Ah!
Family, forgive me
If you love me before but now you do not anymore, make you forgive me
I never dey for comfort zone
For the journey, make I no miss road
If you love me before but now you do not anymore, forgive me
Human beings are not perfect, you know
A lot of things was said in your absence, you know
And I thank God I'm still present, you know
Had to do what I had to do
I dey face challenges too
My girl wan buy inches too
No be say I reason you
Still on still I still got you
Still on still I still got you

Chorus
I'm in my comfort zone
Shey na God protect my soul?
If I call you and I fall
Shey na God protect my soul?
Holy ghost come and take control
Of my body oh, and my soul
When i dey move I no get control
When i dey move I no get control

Outro
Ayyyyyy
Family, forgive me
Baby Oh
Say if you love me but now you do not anymore
Baby, that's cool-ooh-ah
Ikenga, Ikenga, Ikenga-ah-ah ahh-ah-ah-ah-ah
Ah

Discover more of the latest chart-toppers and stay in the loop with real-time updates on and Facebook. Explore new song lyrics here.

Related

ADVERTISEMENT