SHARE

Find A Bae Lyrics by Kizz Daniel

SHARE

Kizz Daniel Lyrics

Find A Bae is another gem off Kizz Daniel's King Of Love album, check out the Lyrics below and sing along.

Album Cover for King Of Love by Kizz Daniel
King Of Love Album Cover

RELATED: Read 'Chana' Lyrics by Kizz Daniel

Kizz Daniel - Find A Bae Lyrics

Intro
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh

Verse 1
I'm almost 30, mumsy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shortie way sabi cooking, yeah, yeah, yeah
I don't know mumsy
O madun, o madun ki ma ri
I like anything wey get bakasi
Moni popcy mofi jo, kos'omo ele

Pre-Chorus
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like

Chorus
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k'olo find a bae oh
Tobi, don't rush (Find a bae)
Oh yeah, one, two, three, four

Verse 2
Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
Till I travel to Baghdad
Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh

Pre-Chorus
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like

Chorus
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh

Explore Other Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT