SHARE

Official Lyrics To 'Drunk In Love' By Laycon Ft Soundz

SHARE

Laycon And Soundz Lyrics

Here is the official lyrics to 'Drunk In Love' by Laycon featuring Soundz. Drunk In Love is a hit song off Laycon's 'I Am Laycon' sophomore album. Read and sing sing along to 'Drunk In Love'.

Official Lyrics To Drunk In Love By Laycon Ft Soundz

Laycon

RELATED: Watch 'Drunk In Love' Video By Laycon Ft Soundz

Laycon Ft Soundz - Drunk In Love Lyrics

Intro
Finito
Sound wey fit dey get dem, oh yeah

Verse 1
Hello mamacita,
How you dey now,
I know say i saw you yesterday
But I miss ya
I get some new gist, make we see now
I no say traffic go dey, so it's gon be on a go slow day (go slow day)
But i gat see your face, baby show face (show face)
I left my power in your bank, and my charger in your car
Now, my energy dey drop, baby don't play
Oh, girl i got to say
You are one of a kind
I am never getting blind
I know say love is blind, but the way way you dey do dey open my eyes
Never color blind, 'cause it's plain to see
You are my fantasy, I love you
Ogbono feli feli, I want you
I love the way you always come through for me
I love the way you always do things for me, Na you dey for me

Chorus
Dakun tele mi oh (my absolute)
Orekelewa baby, na you i go follow oh (follow)
Ma gbo telegan (my absolute)
If I no get enough, omoge i go borrow (girl i go borrow)
Which jazz you use on top my body
My love, my honey
Your babalawo is strong (yeah)
And girl, I wan pluck your flower
From your mummy, my love, and your daddy
Baby you gat me drunk in love (you gat me drunk in love)

Verse 2

So all these people just dey say i get problem (problem)
But na you dey always try solve them (Solve them)
When dem talk say i play many girls dem
But you know say amebo na problem
So, hey baby you are the main thing
So, i never have time for these side chicks (no)
Whenever you are not around, i dey feel sick
Number one on every list, you are my topic

Pre-Chorus

Girl am all for you, eyy
You get sense, you are my absolute
Me and you Apex
Me on top of you, or you on top of me
Anywhere you wanna go girl, I'll run for you
No lie, I love you
Ogbono feli feli, I want you
I love the way you always come through for me
I love the way you always do things for me, na you dey for me


Chorus
Dakun tele mi oh (my absolute)
Orekelewa baby, na you i go follow oh (follow)
Ma gbo telegan (my absolute)
If I no get enough, omoge i go borrow (girl i go borrow)
Which jazz you use on top my body
My love, my honey
Your babalawo is strong (yeah)
And girl, I wan pluck your flower
From your mummy, my love, and your daddy
Baby you gat me drunk in love (you gat me drunk in love)

Post-Chorus
Which jazz you use on top my body
My love, my honey
Your babalawo is strong (yeah)
And girl, I wan pluck your flower
From your mummy, my love, and your daddy
Baby you gat me drunk in love (you gat me drunk in love)
Yeah, yeah


Outro
Oxygen Mix

Check other Lyrics HERE

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT