Official Lyrics To 'Oga' By Falz Ft Bontel Smith & Sayfar
Falz, Bontel Smith And Sayfar Lyrics
Read the official Lyrics to 'Oga' by Falz featuring Bontel Smith and Sayfar. 'Oga' is a hit single dropped by Falz. For the purpose of Falz fans and our esteemed users, we bring to you the most accurate lyrics to 'Oga'.
LISTEN TO: Oga By Falz Ft Bontel Smith & Sayfar
Falz Ft Bontel Smith & Sayfar - Oga Lyrics
Intro
O Po
O po
Yeh
Hey
Yeh
Falz the bahdguy in the building by the way
Verse 1
Ay mam
Achuu
Ng'funa impilo e right
Ng'funa ne mali eningi
Ng'jabulise naba zali
Ng'sebenzele e ndlini
La bafana ba ningi
Nale mali ikhona
Naba baya takatak ng'zoba faka iskolo
Why ni ngizela ngama waza waza
Washo umama wathi ngi's phala
Why ni ngizela ngama waza waza
Naba la bafana ngama wala wala
Ayy yeh
Hot stories
Chorus
Ngi'cel' ipapa ning' shebele
Ne savannah, ning'thelele
Le piano, niyi yekele
Yelele
Ahh yeh
Bridge
They want to start to dey shey werey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere
Ewele
Ayy yeh
Post-Chorus
Who be this oga
Who be this oga
Wey dey cause quanta
Wey dey cause quanta
No be small matter
No be small matter
They say he from naija
They say he from naija
Who be this madam
Who be this madam
Wey dey do yanga
Wey dey do yanga
Carry man standa
Carry man standa
Why you doing like that
Verse 2
Abeg
Gimme six azubike
Followed pelu four henenene
Bo forget to reserve the two xo for the DJ
We go shayo till we fall berekete
Hmmm selense
O ti n gbon l'ese
Woskelebe
E sweet for belle
This opportunity want make you take am sharp
Life na borrow pose, dem fit take am now now
Chorus
Ayy yeh
Ngi'cel' ipapa ning' shebele
Ne savannah, ning'thelele
Le piano, niyi yekele
Yelele
Ahh yeh
Bridge
They want to start to dey shey werey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere
Ewele
Ayy yeh
Post-Chorus
Who be this oga
Who be this oga
Wey dey cause quanta
Wey dey cause quanta
No be small matter
No be small matter
They say he from naija
They say he from naija
Who be this madam
Who be this madam
Wey dey do yanga
Wey dey do yanga
Carry man standa
Carry man standa
Why you doing like that
Achuu
Verse 3
One, two, three
Put am together
All the men stop when she drop am for the center
Overall best, give am the medal
Make the rest look like say them be learner
One, two, three
Put am together
All the men stop when she drop am for the center
Overall best, give am the medal
Make the rest look like say them be learner
Chorus
Ayy yeh
Ngi'cel' ipapa ning' shebele
Ne savannah, ning'thelele
Le piano, niyi yekele
Yelele
Ahh yeh
Post-Chorus
They want to start to dey shey werey
Won ti bo fila wegele
No be ere omo kekere
Ewele
Ayy yeh
Outro
Heh
Yeh
Heh
Yeh
Check other Lyrics HERE