SHARE

Official Lyrics to ‘23’ by Burna Boy

SHARE

Burna Boy Lyrics

‘23’ by talented Artist and multi-award-winning singer Burna Boy is an exceptional jam, the singer sang passionately about his music and how far he has come. Check out the Lyrics to ‘23’ by Burna Boy below.

Official Lyrics to 23 by Burna Boy

Burna Boy

Related: Burna Boy features on Jon Bellion’s new single ‘I feel it’

‘23’ Lyrics by Burna Boy

Intro
The music make me feel I be Jordan
Now I understand why them say aiye po gan
N’kan ti mo ri
Olorun mi o so tan
(Woro si woro)

Chorus
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why dem say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
N’kan ti mo ri
Olorun mi o so tan
Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)

Verse 1
Gongo aso
Aye a gbo
Don Gorgon
Then come dey doubt am
So what's the jargon
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Me no trust anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
Defend meself
Me no fear no one

Pre-Chorus
Because the rhythm e plenty gani
Wey give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretend gan ni
Nah take me friends them from me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami

Chorus (twice)
(Woro si woro)
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why dem say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
N’kan ti mo ri
Olorun mi o so tan
Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
Any boy try me
Them go Gboro si gboro

Verse 2
Woihh
Them ah talk what they can't prove
What them can't prove
Cos them want a taste of my food
Gave you my food
Then you talk say I jazz you
Try to pick a picker man up
God pass you
Feels like I'm coming from my angle
My arrival come fuck up the cycle
Call me psycho
Ain't no telling what I might do
Why you make me
Make me beg that paper man slide through

Pre-Chorus
Because the rhythm e plenty gani
Wey give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretend gan ni
Nah take me friends them from me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami

Chorus (twice)

(Woro,woro)
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why dem say aiye po gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
N’kan ti mo ri
Olorun mi o so tan
Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro

Outro

Gongo aso
Aye a gbo
Don Gorgon
Them come dey doubt am
So what's the jargon
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Me no trust anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
Defend me sef
Me no send no one

Enjoyed Burna Boy ‘23’ Lyrics? See other Lyrics HERE

Get Exclusive entertainment  updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT