SHARE

[LYRICS] YE Lyrics By Burna Boy

SHARE

Burna Boy Lyrics

YE is a massive hit song dropped by Burna Boy in 2018, as the seventh track on the "Outside" album, read the correct lyrics to 'YE' below and sing along.

[LYRICS] YE Lyrics By Burna Boy
YE Cover Art

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: YE By Burna Boy

Burna Boy - YE Lyrics

Intro
Yeah
My nigga... die for nothing, ah
My nigga... die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga... die for nothing, ah
My nigga... die for nothing, ah
My nigga...

Refrain
Oluwaburna, ehn-ehn, YeYe Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Verse 1
This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada, ahn-ahn

Chorus
Tell me, tell me
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

Verse 2
Ahn-ahn, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate (I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself)
Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

Pre-Chorus
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up

Chorus
Tell me, tell me
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit

Verse 3
Different things dem happening, schemes and packaging
In a one night, four shows, I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller, that's my bro, my family
Frozen chains
When it comes to money, I dey concentrate
Make I tell you straight: You are not my mate
If you be commission, I be head of state

Pre-Chorus
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up

Chorus
Tell me, tell me
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

Refrain
Oluwaburna
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Liked 'YE' Lyrics By Burna Boy? Check other Lyrics You Might Like HERE

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT