SHARE

Temptations Lyrics by Omah Lay | Official Lyrics

SHARE

Omah Lay Lyrics

Here is the official lyrics to 'Temptations' by Omah Lay, this song serves as the sixth track on the Boy Alone album. Temptations was produced by BGRZ, read the lyrics to the song in a few scrolls.

Temptations Lyrics by Omah Lay | Official Lyrics
Official Album Cover For 'Boy Alone' by Omah Lay

RELATED: Read 'Bend You' Lyrics by Omah Lay

Omah Lay - Temptations Lyrics

Intro
(BGRZ this is a banger)

Verse 1
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do

Chorus
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Post-Chorus
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

Verse 2
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever

PLAY & LISTEN TO: Temptations by Omah Lay

Chorus
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Post-Chorus
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT