SHARE

[LYRICS] Pronto Lyrics by Ajebo Hustlers ft Omah Lay

SHARE

Ajebo Hustlers and Omah Lay Lyrics

Earlier this year sensational music duo, Ajebo Hustlers, teamed up with talented singer, Omah Lay to drop a masterpiece titled 'Pronto' - since its release, 'Pronto' has since then been doing great numbers on prominent music streaming platforms, check out the lyrics to the hit song below.

[LYRICS] Pronto Lyrics by Ajebo Hustlers ft Omah Lay | Notjustok

Ajebo Hustlers, Omah Lay - Pronto

'Pronto Lyrics' by Ajebo Hustlers ft Omah Lay

Intro
No no no, hmm
Original
Oh no no no, no no no

Verse 1
I go dey put myself in order
Make I no go kpai person daughter
No be only me be her lover
If na play make you stop am
Abeg make you use your upper
Before dem say na only me dey chop am
Go dey out myself in order
Before them do omugwo for the matter
Obuolobuolo just dey hala say the rumor don dey yapa
Her booby dey balabala
Obolo childs obu rubber

Pre-Chorus
She let me climb all night
She come in right on time
She dey give me pronto
Low low
What I really want is yolo
We making love all night
She come in right on time
She give me pronto
Low low
What I really want is yolo

Chorus
My Theresa mm
I dey put am mm
She dey feel am mm
She dey lick am mm
E dey sweet am mm
I dey give am mm
Panel beat am mm, when she need am
Iyo oh oh iyo oh oh
Nobody no no, say me and you don mm mm
Say me and you don mm mm

Verse 2
Roborobo ye
Girl you wanna raba stylee
You waka make you enter my way
Girl you chop my pay
Only you dey make my day
You dey whine fit to make a man craze
I say roborobo yeh
You wanna raba stylee
Come grind for me girl ikaite
Girl you rub my chest
Girl you dey make my day
Come whine for me girl ekaite
I say roborobo

Chorus
My Theresa mm
I dey put am mm
She dey feel am mm
She dey lick am mm
E dey sweet am mm
I dey give am mm
Panel beat am mm, when she need am
Iyo oh oh iyo oh oh
Nobody no no, say me and you don mm mm
Say me and you don mm mm

See Also: 'Solace' Lyrics by Ajebo Hustlers

Verse 3
Gimme mm mm
Give me another mm
Gimme another till I get gorimapa mm mm
Drown for my mm
Holy water mm
Ten litre e no go do mami water
Raba bam bam
Girl you fit off the lantern
Swear we go turn the mattress
No tell me calm down
Babe no tell me calm down
Ngozi Chimamanda
A Raba bam bam

Swear she go hear this matter
Swear she go continental
Don't tell me calm down
Ngozi Chimamanda
Swear she go hear this matter

Outro
It's STG
Ochochochocho
Make way, bad boy is coming through
Ajebo Hustlers
Kpos lifestyle

Check out more Lyrics HERE

Related

ADVERTISEMENT