SHARE

Official 'Money' Lyrics By Basketmouth Ft Efya & Oxlade

SHARE

Basketmouth, Efya And Oxlade Lyrics

Read the official lyrics to 'Money' by Basketmouth, featuring Efya and Oxlade. 'Money' is the fifth song on Basketmouth's 'Horoscopes' album.

Official Money Lyrics By Basketmouth Ft Efya & Oxlade
Basketmouth, Efya And Oxlade

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Money By Basketmouth Ft Efya & Oxlade

Basketmouth, Efya & Oxlade - Money Lyrics

Intro
Basket
If I, If I do, If I, If I do, If I, If I do, If I

Chorus: Oxlade
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
For the zanga

Verse 1: Oxlade
Na money be the root of all evil
But na still money dey send person go school
Money be the root of all badness
But na still money wey turn OBO to baddest
Na money dey commot person for single
And when I get money I go fit drop my single
Hmmm walahi walahi It's very simple
So when I get the money all of them go fit to mingle
Kirakita i no dey get the power
Na calamity dey make person dey sour
I no say me I no get the power
But when I get the rabba I go get all of the power

Chorus: Oxlade
If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For the zanga

Verse 2: Efya
Hmmm
Shake all emotions, na be wey I be hustle
Money Strong to enter, money quick to go eh
Me say me say
Ya bra bra bra bra
So be carefyl with your money when it comes
It could be good, it could be bad o
Money o
Money, money

Chorus: Efya, Oxlade
If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For the zanga
(Duktor)
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For this zanga
If i do mistake get money, people go sabi who i be

Outro: Oxlade
I go dey spend, I go dey gazza oh
I go dey spend everyday, I go dey gala oh
I go dey spend, I go dey turn out
Until the money come, until the money come

Check other Lyrics You Might Like HERE

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT