SHARE

Afro Highlife Lyrics by Fireboy DML | Official Lyrics

SHARE

Fireboy DML Lyrics

Here is the most detailed lyrics to 'Afro Highlife' by Fireboy DML, this song is one of the most popular songs on Fireboy's PLAYBOY album. Afro Highlife was produced by Zaki Amujei.

Afro Highlife Lyrics by Fireboy DML | Official Lyrics
Fireboy DML

PLAY & LISTEN TO: Afro Highlife by Fireboy DML

Fireboy DML - Afro Highlife Lyrics

Intro
Fireboy here so
Yah, yah

Verse 1
They no know say we dey around
'Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f'owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around

Pre-Chorus
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Chorus
Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbе de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wеtin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba

Verse 2
See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)

Pre-Chorus
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Chorus
Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh
Arabaribiraba

Outro
They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance, dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT