SHARE

[LYRICS] Abule Lyrics by Patoraking

SHARE

Patoranking Lyrics

Here is the Lyrics to 'Abule' by Patoranking, produced by Telz. Enjoy the Lyrics to this street anthem jam.

[LYRICS] Abule Lyrics by Patoraking

Patoranking

DOWNLOAD & LISTEN TO: Abule By Patoranking

'Abule' Lyrics by Patoranking

Intro
Hold am tight
Hold am jeje (Go)

Verse 1
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
'Bout this big party inside my Abule
I went there with my bestfriend Kunle
Kunle dey there with him gyalfriend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey

Pre-Chorus
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just having fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

Chorus
That's why I hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That's why I hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

Verse 2
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal'em nuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go

Pre-Chorus
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just having fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

Chorus
That's why I hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That's why I hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

Check other Lyrics HERE

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT