SHARE

Yours Truly Lyrics by D'banj Feat. Phyno

SHARE

D'banj and Phyno Lyrics

Yours Truly featuring Phyno is the third song on D'banj's newly released fifth album, The Entertainer: D'Sequel, take a look at the lyrics of Yours Truly below and join in the singing.

Cover art for The Entertainer  D Sequel by D banj
The Entertainer: D'Sequel Album Cover

D'banj & Phyno - Yours Truly Lyrics

Verse 1
I be the wickedest
I do it different
Can't touch my element
Mind of a militant
Can't let you insult my intelligence
You go need Aboniki when I show my ability
Without infinity
Na wetin give you audacity
I go let dem know

Chorus
Yours truly
Now every time when I show up it's harmony (it's harmony)
I owe myself in d o su mi (o su mi)
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Omo eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?

Verse 2
Ask about me nogodo
Na me dey give dem jogolo
I go dey spend am modolo
I no go ever slogodo
Ma na chi reason nwoke na n do
Too hot to handle, move on my pimple
Make I drink my Hennessy, don wick o
I go face my enemy anywhere dem gather
They no fit stop my matter
Way higher on top my ladder
Make all my days dey longer

Chorus
Yours truly
Now every time when I show up it's harmony
I owe myself in d o su mi
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Omo eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
Dey try me, why me?

See Lyrics of other trending songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT