SHARE

'With My Love' Lyrics by Humblesmith

SHARE

Humblesmith Lyrics

Humblesmith has returned with a new track titled With My Love, and the fans are thrilled to discover the lyrics that are provided below.

With My Love Lyrics by Humblesmith
With My Love Cover Art

Humblesmith - With My Love Lyrics

Yo yo yo
Yo yo yo
Yo yo yo yo
Showboy

Anywhere she go
She dey tele dem say
Na only she be the one for me
Say my enemies no wan hear say
Love nwantinti no dey work for me
No be mini mani mo
She ma paracetamol
When my head dey ache me
Original mama love
Wey dey put am for my head
Na only She be my company oh

I dey with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
Oh Lord
With my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
Uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh

Oh ma Ghad
I never see dis kind lady
Do me like say I drink pami
Body fine like she be mani

Interesting thing
The thing be say she too sabi
No one can do me like you do
Anything I can do for you
No be mini mani mo
She ma paracetamol
When my head dey ache me
Original mama love
Wey dey put am for my head
Na only she be my company oh

I dey with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
Oh ghad
With my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
I just wanna live my life with my love
Uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh

Chi my love
Somebody daughter is my love
Anywhere I go with my love
Anything I do for my love
Osinachi is my love
Somebody daughter is my love
Anywhere I go is my love
Anything I do for my love

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT