WINDOW II Lyrics by Straffitti, OctobersRich & Odumodublvck
SHARE
Straffitti, OctobersRich and Odumodublvck Lyrics
WINDOW II lyrics by Straffitti, OctoberRich and Odumodublvck is a rowdy, high-energy Nigerian hip-hop posse cut about street credibility, late-night partying ("faaji"), and unapologetic bravado. Trading gritty verses laced with Abuja and Lagos slang, the trio flexes their capability to shut down any party, outmaneuver trouble ("gbegetu"), and keep things moving on their own terms.
WINDOW II Cover Art
Straffitti, OctobersRich & Odumodublvck - WINDOW II Lyrics
Fawkkk Blvck sheep forever, blvck sheep for life (fawkkk) Izgaaju Antiworldgangsters GE records You get me Odumodublvck
Wait, mic check mic check (kala) Wetin you talm bou? Wetin you talm bou? (ehn ehn) Wetin you dey think tho? Wetin you dey think tho? (ah ah) When the burti drop (Straffo, fawkkk, October)
Fawkkk When the music drop Do Michael Jackson dancing I don buy new polo, and I'm looking too fancy Money dey my account and I'm looking to faaji
Hot pepper soup, when lacoco don dey high me No be my power na Oluwa God designing Oga dey match am, which one be say you dey fear road safety? I suppose jam am, e be like say na Jehovah save him
Wetin you dey think tho? (wetin you dey think tho?) Na me get the disco (na me get) Wey dey give dem dance wey dey jijo I get niggas wey dey come through the window (I be one of dem, oh yay)
Comment allez-vous? (I came thru the window) You know the boy too capable (na me kala) I know men wey dey stay Ketu (I no dey follow there) Wey fit to cause some gbegetu (never)
Eh gbegetu (blvck sheep forever, blvck sheep for life) Cause some gbegetu (Antiworldgangsters) Gbegetu (Straffo) Wey fit to cause some gbegetu (yess)
Straffitti no take lacoco Na Imam, e no shack their zobo Small pikin dey wan feed am bobo As a guy man e look sharply look Pluck koboko, run to popo
Cry today, cry tomorrow Jump the window Odumodu, you come you no go Fuck I don go
October reach I no know Kalamatus everything you did Plus the ones wey you know And the ones wey dey say you no know
Omo, wetin I dey think tho? Na the igbo wey I bin roll Wey I bin dey think tho Smoke grams comot window Olopa show ask wetin I dey blow
Wetin you dey think tho? Wetin you dey think tho? (wetin you dey blow?) Na me get the disco (na me get) Wey dey give dem dance wey dey jijo (dey jijo) I get niggas wey dey come through the window (oh yay)
Comment allez-vous? (c'omot am) You know the boy too capable (ca ca capable) I know men wey dey stay Ketu (Ketu Ketu) Wey fit to cause some gbegetu (gbegetu)
Eh gbegetu (gbegetu) Cause some gbegetu (I go cause small gbege) Gbegetu (Big gbege, mighty gbege) Wey fit to cause some gbegetu (na me kala!)
Fawkkk fawkkk Fawkkk Dem born me for October (fawkkk fawkkk)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook