Wickedness Lyrics by Ric Hassani

Ric Hassani Lyrics
Wickedness, the second track on Ric Hassani's new album, Lagos Lover Boy, boasts hard-hitting lyrics, listen closely to its powerful message.

Ric Hassani - Wickedness Lyrics
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
Too many wickedness
In the heart of man
In the mind of man
In the soul of man
Too many jealousy
In the mind of country man
Fellow man, wey dey jealousy brother man
I want to know
I want to know
Why e dey be like that
Wey dem dey do like that
I need to know
Please tell me o
Why people bad like that
Why men get evil heart
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
I want to know
Too many times I wonder if na me wey get problem (at all)
Cause people no want truth
Dey want make you lie for them
So guy man ee want to guy guy man no akuko
So tell me what I did wrong
I have a question I want to know
I want to know
Why e dey be like that
Wey dem dey do like that
I need to know
Please tell me o
What is the answer now
Wey dey do me like criminal
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
Oyeoma
I want to know
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook