Who That Lyrics by Odumodublvck Feat. Reeplay

Odumodublvck and Reeplay Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Odumodublvck's chart-topping hit, Who That, featuring Reeplay.
Odumodublvck & Reeplay - Mercy Lyrics
Pre-Chorus
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for the bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter men are back, off your candle
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for my bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter man is back, off your candle
Chorus
Baby, who that?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help them
Who dey?
Who dey pull that hat?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help
Verse 1
They say person wey dey jones, e dey liable to kponse
Pikin wey dey chop for flat plate, liable to conkay
Because e go throway plenty chao
Na the life wey dem talk say we suppose dey dwell there
When they know the outcome
Have you ever seen a pimple located in dimples?
Goat and lion, they can never mingle
Na wire dey wire dem
Odumodu, didi don swadi
Jolly, hey, honey
Bridge
Kele no dey lack for my terimeter
One, two, three, four, wanna chop my money?
Five, six, forget all the chenkes
Focus on the prize, odogwu, I no go digress
Ha
Pre-Chorus
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for the bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter men are back, off your candle
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for my bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter man is back, off your candle
Chorus
Baby, who that?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help them
Who dey?
Who dey pull that hat?
Better back off and say your
Say your prayer
Say your
Verse 2
For the place wey me I come from
They know say we bad
Balling every night and day
We na champion
King of the sound and the vibe, cause e dey body
Fine girl, tell me what you're up to
This no be impromptu
Make we chill
We go 'bove kele
Even if you don't blow trees
Verse 3
Who that?
Top shotters and shooters
Can't see me ride with Judas
Mula, burst my medula
Turn up after Jumat
Say no matter what they takes, we'll still be walking
This kind vibe, will have your girlfriend twerking
Till the early morning, till the early morning
This kind vibe, will have your girlfriend twerking
Pre-Chorus
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for the bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter men are back, off your candle
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for my bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter man is back, off your candle
Chorus
Baby, who that?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help them
Who dey
Who dey pull that hat?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord help
Explore other Song Lyrics here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook