SHARE

Where I'm From Lyrics by TML Vibez Feat. Seyi Vibez

SHARE

TML Vibez and Seyi Vibez Lyrics

The third track on Timileyin 2.0, titled Where I'm From, showcases another collaboration between TML Vibez and Seyi Vibez, read the song's lyrics below.

Cover
Timileyin Deluxe EP Cover

TML Vibez & Seyi Vibez - Where I'm From Lyrics

Og waheed give me format
Make I no for mad
The other guy nah informant
This thing don get comma
Some be say I be introvert
Right now emilonwa
Oh jamilah

All your bills I go cover
Am the apase kini mon tola
Ola olorun ni mom jola
Are you looking for a lover
Loseyi go be your lover
Baby dakun gbe skoke ah
Increase the volume baby ah ah
Emi awon
Ori oke ah ah

Where am from go far,
Igbele foja meta
So I can see the light
You no make me loose my mind
Baby am in my sofa
When am sipping my coda
Lam Bo Range Rover

Rich forever
Left home to feed home
Oro oloro mio ri ro
We started from zero, so mo sanju pawo
Omo iko,
Holy water holy, if I no guide oma gbayawo mi
You no fit tell my story, nah my hustle gbemi pade
Wizzy ah

Shakira and shakara when I get no raba
So me stand on my feet and I call on baba
No more yawa, won ni gbawo lawa
Took what’s mine mio ni padawa
Ooh oh oya esa mio

Tml sabi o, ekira fun omo to sabi o oh
Where am from go far,
Igbele foja meta
So I can see the light
You no make me loose my mind
Baby am in my sofa
When am sipping my coda
Lam Bo Range Rover
Rich 4eva

Contributors on 'Where I'm From' Lyrics

Peter OkhideFunmilayo Kanmodi.

Check Lyrics of latest songs here and Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT