SHARE

Way Back Lyrics by Khaid Feat. Olamide

SHARE

Khaid and Olamide Lyrics

Check out the official lyrics for "Way Back" by Khaid featuring Olamide below. "Way Back" is the third mesmerizing track on Khaid's latest project, 444.

Cover art for 444 by Khaid
444 Cover Art

Khaid & Olamide - Way Back Lyrics

Intro
Shab!!
Sig!!

Verse 1: Khaid
I dey craze them say na style (Oh oooh)
'Cause them no wan see me progress
Call my phone once in a while (Call my phone)
Dark shades I fit no see your text

Pre-Chorus: Khaid
Them say I don follow corner
'Cause my life e be one night wonder
Wetin sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach bе my mother
Wetin I get wеtin I order

Chorus: Khaid
Ohhh my Jigga
Bro from way back
When you say fast
I go dey with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me too

Post-Chorus: Khaid & Olamide
'Cause I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)
And I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you) (Yeah)

Verse 2: Olamide
Mo ti sha na wole my gee
Where you hiding send location for IG
Pull up make we faaji
Everything on the gang, YKV, Young Alhaji
My time piece don commit
All eyes on me
Bust down no dey drip e dey vomit
We dey sign biggie contracti
Won ki wa congrati
Kole baje o bati
You're welcome to my party, turn up bi 4kerty
Till 4:30, ka invest ka ra property
Jaiye biti Dangote
Fuck poverty ko si biggie
The only biggie wey dey
Big dreams, big moves, big vision
Eruku shayo Po
Kosi competition, we dey ball and sing benediction

Pre-Chorus: Khaid & Olamide
Them say I don follow corner (Ah)
'Cause my life e be one night wonder
Wetin sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I get wetin I order

Chorus: Khaid
Ohhh my Jigga
Bro from way back
When you say fast
I go dey with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me too

Post-Chorus: Khaid
'Cause I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)
And I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)

Outro
Timi Jay on the track

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT