SHARE

Wahala Lyrics by Chella

SHARE

Chella Lyrics

Wahala, the opening track on Chella's latest project, Tears Of A Mad Man, immediately grabs the listener's attention with its pulsating beats and haunting melodies, see the lyrics below.

Cover art for Tears Of A Mad Man EP by Chella
Tears Of a Mad Man EP Cover Art

RELATED: Read 'Nysah Na Nyash (Remix)' Lyrics by Chella Ft Young Jonn

Chella - Wahala Lyrics

Sweeeet melody

Sheybi if I broke when ee choke me shey you go gbalaga
Leave me I no want wahala
Shey na when you finish my bread shey you go tuwama
Aunty me I no want wahala
Turn me to Jesus Christ and you turn to the Judas
Oga me I no want wahala

When I go return your house you turn to Barnabas
Or you turn to daddy Jagaban

Ekpere mn’ ekpere my Jeshua
Bad belle fit be your own paddy ooo
Sepere seperemense I de talk seperemense sheybi ooo
Sheybi ooo paddy mi gbakwa shoe
Paddy mi nwe ntanta
Bad pesin wey go derive your taboo
You think say na by juju
No wahala

When e go choke me shey you go cuddle me
Shey you go cuddle me abi you go leave me
Abi you go turn to brother killiwe
Agboro man wan to kill me
Agadagidigba
Agadagidigba oh chai
Agadagidigba ah no be cinema ah
When they go de gather me de looku cinema
Oh paddy mua hayosiminah

Ekpere mn’ ekpere my Jeshua
Bad belle fit be your own paddy ooo
Sepere seperemense I de talk seperemense sheybi ooo
Sheybi ooo paddy mi gbakwa shoe
Paddy mi nwe ntanta
Bad pesine wey go derive your taboo
You think say na by juju
No wahala

Sheybi if I broke when ee choke me shey you go gbalaga
Leave me I no want wahala
Shey na when you finish my bread shey you go tuwama
Aunty me I no want wahala
Turn me to Jesus Christ and you turn to the Judas
Oga me I no want wahala
When I go return your house you turn to Barnabas
Or you turn to daddy Jagaban

Ekpere mn’ ekpere my Jeshua
Bad belle fit be your own paddy ooo
Sepere seperemense I de talk seperemense sheybi ooo
Sheybi ooo paddy mi gbakwa shoe
Paddy mi nwe ntanta
Bad pesine wey go derive your taboo
You think say na by juju
No wahala

Check lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT