SHARE

They Love Me Lyrics by Odumodublvck

SHARE

Odumodublvck Lyrics

“They Love Me” by Odumodublvck is a bold, high-energy rap anthem built on defiance, dominance, and unapologetic self-confidence. The lyrics revolve around the idea that even his enemies secretly admire and obsess over him, despite pretending otherwise. Blending street bravado, aggression, and swagger, the song reinforces his larger-than-life persona, influence, and refusal to bow to pressure or criticism.

Cover art for They Love Me by Odumodublvck
They Love Me Cover Art

Odumodublvck - They Love Me Lyrics

Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap

Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap

They love me
They love me
But they're too shy
To say it
I love him
Ife mi

I pam my Kala
Shoot
Before I duck
Dem say my head e too dey hot
ODUMODU
Boss
Please him dey come
Huh
Pull up like Rick Ross

She loves me
She loves me
But she's too shy
Her friends say
Make she no dey play odumo track
When dem dey fuck

I dey my house
Dem find me come house
Dem even come with crowd
Dem dey expect say
Me I go bow
Dem no know me
Me I dey proud

Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap

Fuck dem
Whip dem
Jail term
Enslave men
I'm a bad man
From Bendel
Send hell
To these men
I diss men
Before dem wake up I'm on dem
Alignment
I threw two gang signs for one man
Streets law
Dem say my tactics na con man
Shootout for corn flakes
Niggas don dey die for less
Since when I turn man

They love me
They love me
But they're too shy
To say it
I love him
Ife mi

I pam my Kala
Shoot
Before I duck
Dem say my head e too dey hot
ODUMODU
Boss
Please him dey come
Huh
Pull up like Rick Ross

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT