Taya Lyrics by D'banj, Zlatan & Timaya
D'banj, Zlatan, Timaya, BhadBoi OML, Kayswitch and Speckinging Lyrics
Dive into the official lyrics of Taya, the collaborative track by D'banj, Zlatan, and Timaya, featuring, BhadBoi OML, Kayswitch, and Speckinging.
D'banj, Zlatan, Timaya, BhadBoi OML, Kayswitch & Speckinging - Taya Lyrics
Kalo si W-bar
Kalo yo kalo jo pka
Babymi sha mi legba
Bamiwi like a teacher
Otipke tati rira
Sweetie baby my sugar
Jaiye bi larrygaga
Rotimi ko azu wa
Hennessy ti fo simi lara
Sho mi dele oluwa
Babymi gbemi si aya
Kajo fara yira o
I no go taya
Taya taya taya
Taya taya taya
I taya taya taya
Allow me make I maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Eh I want to dance o
I want to party o
Taye de ti rari ose
Yawa no go gas o
God wey give me slap o
Na eim kill Moh-bad o
Why I no go tire
Fire dey for fire
Hot stories
Nobe everybody go fit tag along
Run through the city just like a marathon
Now dem know that we know that the money long
Too much capping no dey full the basket
Tell the bar tender to bring the casket
Too much over heating burn the gasket
And you know that we balling regardless
I no go taya
Taya taya taya
Taya taya taya
I Taya taya taya
Allow me make I maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Too much heat for Lagos
Sorry guys na me dey hot
Ego nekwu money talks
Won komi je like food for taught
Man has been grinding for so long
Definitely things must sup
Shawty wey no gree meet us
They call me now mo creamy gan eh
7 years in the game
Dem think say I go flop
Dem think say I go stop
I dey fire dey go, dem think say I go dull
Wan fe serubami wan ro pe moma fo mo fo ti
Unbreakable lomo na supporting, all of my nigga dey chop disturbing
Gbe omo lo jaiye ninu club is nothing, zanku ni kosomona
Mo ti na owo si oju ki ato ri apate
Ka sare kupe dekale
Mi o ri ikan kan mo se mi ti mo ti ge
Mo maya mo high mo tun mo o'na ile
Kuro nbe Jesu gbami, furo bbl oni pkami
Mu general bitters bi eni mu omi
Owa fe kin taya ko'le re mi
I no go taya
Taya taya taya
Taya taya taya
I taya taya taya
Allow me make I maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Mezebu
Find Your Favourite Song Lyrics Here
'Taya' Lyrics Collaborators
Funmilayo Kanmodi, Bamise Oyetayo.
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook