SHARE

Short Skirt (Fine Girl) Lyrics by Nasboi

SHARE

Nasboi Lyrics

Nasboi never stops refining his discography, and his latest single, Short Skirt, showcases his playful side - see the witty lyrics below.

Cover art for Short Skirt by Nasboi
Short Skirt Cover Art

RELATED: Read 'Small Money' Lyrics by Nasboi

Nasboi - Short Skirt Lyrics

Intro
Nasboi lon sere lo'wo'
Sit back and relax
Yeba yeba yee

Chorus
Me I like fine girls, the one wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o, fine girls like Ayra Starr o!
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Tiwa Savage o!
Fine gril your melanin po po po
Fine girl like Omotola o!

Verse 1
Baby gimme gimme, ogini gini, you know it's been a minute
No go dey do like Dj chicken (Dj chicken)
No go dey do like
Undress yourself na my polo wey you wear
Anywhere you go I go follow you go there
Them go dey denge denge dem go pose
Dem go dey waka kureke dem go dey pose
Comment tu t'appelle Je m'appelle Nasiru

Pre-Chorus
Friday italawa, fine girls like Shalewa
Saturday italawa, me I don reach bus stop owa

Chorus
Fine girls, the ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girls o! fine girls like Ayra Starr o!
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Tiwa Savage o!
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Omotola o!

Verse 2
Baby what's your terms?
Tell me your condition baby I dey feel you
See me today no go see me tomorrow
Adekunle Gold pepper you like rodo
Them go dey denge denge dem go dey pose
Dem go dey waka kureke dem go dey pose
If na you be keeper I go shoot you for the post
Give me your address give me your post code

Pre-Chorus
Friday italawa, fine girls like Shalewa
Saturday italawa, me I don reach bus stop owa

Chorus
Fine girls, the ones wey dey wear short skirt
Me I like fine girl o, fine girls like Ayra starr o
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Tiwa Savage o!
Fine girl your melanin po po po
Fine girl like Omotola o!

Outro
The ones wey dey wear short skirt
The ones wey dey fine well well
The ones wey dey do very well
Nasboi, DeeYasso lo shey beat

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT