SHARE

'Popori' Lyrics by T.I Blaze Feat. Balloranking

SHARE

T.I Blaze and Balloranking Lyrics

Check out the lyrics for Popori, the latest collaboration between T.I Blaze and Balloranking. It's the fourth track on T.I's new EP, Dangerous Wavy Baby.

Popori Lyrics by TI Blaze Feat Balloranking
Dangerous Wavy Baby EP Cover

T.I Blaze & Balloranking - Popori Lyrics

Mmm, hmm-mm oh
Oh yeah
Dangerous yeah-ayy
Ayy I carry Lambo
My paddie carry Bentley
My paddie carry Bentley (uh-uh)

You get me?
I carry Lambo
my paddie carry Bentley (my paddie carry Bentley)
Ahn, won de le yo min setting
Say ′cause, every second, you go see me grinding (grinding)
Uh, money make energy boost (boost)
I just wan dey cruise (cru-'iuse)
Again, I don jonz (again, I don jonz)
Coco make me snooze (make me snooze)
Mmm, abi kini gan mon waka?
(Kini gan mon waka?)
Money matter, make me get shingbaka (me get shingbaka)

If you get car, no go balance am for Peckham,
Dem dey feel my sound
Omo iya mi, j'aye Miami
Ibi t′ofi mi si, ko l′oma ba mi
See the coming bale, bale-bale omo
Malo fiwon wey mi, yeah-yeah

Popori po-po-po, popori po
Na who wan popori mi?
Popori po-po-po, popori po oya, talo fe popori mi?
Totori to-to-to, totori to who wan totori mi?
Popori po-po-po, popori po
Won de le popori mi

Baba God l'oni "ma gbadun lo"
Say me get money, me flenjo
Aseyiowun ma l′olohun na
Nobody fit know as e take dey work work oh,
work oh If you no work, you no go chop oh
Ten toes, ten toes me
I stand gidigba, all the bags dem ah chasing
Already ati mo pe, oje l'oje Pull to my crib,
I got double Benz Ile nyo, ma te′le jeje
I left my home and beat my chest say
"Even if I regret, on the road, no going back"
In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh

Popori po-po-po, po-po-po
Na who wan popori mi?
Popori po-po-po, po-po-po
Na who wan popori mi?
Sho-Shoki sho-sho-sho, sho-sho-sho Kilotun soh l'eni?
E-e-e-e already ati mo pe, oje l′oje pull to my crib,
I got double Benz Ile nyo, ma te'le jeje
I left my home and beat my chest say
"Even if I regret, on the road, no going back" In my dream,
I see millis on my neck, but e go set oh (Sunshine)

Check Other Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT