SHARE

Picanto Lyrics by Odumodublvck Ft Zlatan & Ecko Miles

SHARE

Odumodublvck, Zlatan and Ecko Miles Lyrics

Picanto is a trending new song released by Odumodublvck, featuring Zlatan and Ecko Miles, we've provided the song's lyrics below.

Picanto Lyrics by Odumodublvck Ft Zlatan & Ecko Miles
Picanto Cover Art

Odumodublvck, Zlatan & Ecko Miles - Picanto Lyrics

Intro
Blvcksheep for life
Blvcksheep forever
Izgaaju till we kpeme
Antiworldgangstars
Ge records
Odumodublvck
You get me
Fizo in the building
Praaa
Bileeee

Chorus
They know I came in a picanto (apachumarimaichupako)
Dey my doormot
Kosi gateman
You go contact o
They know I came
In a picanto
100 men dey your doormot
Kosi gateman
You go contact o

Post-Chorus
Wey wey, wey dem
Fall out, who goes
Check out, nack am
Dull am, jam am
March am, wey dem
Fall out, who goes
Check out, nack am
Dull am, jam am
March am
We squeeze
We march
They tench o
We dey observe
Dey go discharge
We dey cantab

Verse 1
Wetin I go do for you
Ayoooo
Tesh, gimme cloth
Make I denge pose
Before we go march
I go sip agbo
Fizo dey my back e dey mole igbo
Shayo dey the room
Desperado na why we mezebu
The banger wey been
Scatter settings for my city
Coti been dey find am all along
Today we go pump am
Load dem
Shank am
E no go fit to breath
The banger wey been
Scatter settings for my city
Coti been dey find am all along
How many how many
Today we go pump am
Shank am

Chorus
They know I came in a picanto
Dey my doormot
Kosi gateman
You go contact o
They know I came
In a picanto
100 men dey your doormot
Kosi gateman
You go contact o

Verse 2
Bile
Ayiiiiii
I say
Bottega wey dey my face
No dey see enemies
That plenty money
Must be made by any means
Abi your papa no go like denge po
Inside rolls royce with two bad bitches
From miami
Ebelebe na who come correct
Dey get padi
Number wey your sister dey call
Sugar daddy, Odumodu na who
We see korokoro, when we dey soak garri
Such a guy
We must gather garri, you go fear
When you see cartel, when we started
Dem look us less, child of the man
Now everything bless, now popo stop me
Say e sabi person
Money and fame don dey my eye, since like 13
Booyaka booyaka
When we enter, when we scatter
Stab anybody with
My cloak and dagger
Ta gba gbori wole
Omo ase oma japa
Make nothing join me
Join me with sapa

Chorus
They know I came in a picanto
Dey my doormot
Kosi gateman
You go contact o

Verse 3
Abobi roll the kpoli make I kprass
I no get time to partake
Na hin make I ask
Na the rabba dey my mind
I no need to cast
I don grind
I don find
I no to dey cap
E be like say, the thing don cast
E be like say, your kele don kprass
She go jogodo
Drop better high she go follow go
Secure the bag and gbese hey
Throway for nyash and face, bullet
Today na crate by crate
We go soft and
Kele dey crash my place
I go fuck now
I go pluck down

Outro
Egoooo necessary
Owo necessary

Liked 'Picanto' Lyrics by Odumodublvck? Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT