SHARE

Phenomena Lyrics by BNXN

SHARE

BNXN Lyrics

BNXN delivers yet another hit track, titled Phenomena, read the lyrics below and sing along to this catchy tune.

Cover art for Phenomena by BNXN
Phenomena Cover Art

BNXN - Phenomena Lyrics

Hmm, mhmm tell me
Wetin Dey sup
Kin to so pe mo n Bo
Anytime we dey ball
We dey order oscroh
Do you got this on lock?
Mo ma so pe on God
Let em know that we outside
Everyday is on lock
Shina ferere
Shina bin ti
O n ko kenkele
With your bikini
Please remember me
Please remember me
Just do that for me baby

If I no drop shingbain, e ma fo
I'm fine you should know
Shey bi Emi sh' omo ologo
Evian e go flow
The Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
Mm you no go fit know
If I no drop shingbain, e ma fo
I'm fine you should know
Shey bi Emi sh' omo ologo
Evian e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
Mm you no go fit know

This is the best moment of my life o
If the government e come like o
Make dem legalize loud for this side oo
Imagination go wound me o
Fa mi re do so mi re do
Ileke gan like e trumpet o
Baby if we come date e perfect o
Imagination go wound me o
(Ah)
Shina ferere
Shina bin ti
(Ah)
O n ko kenkele
With your bikini
(Ah)
Please remember me
Please remember me
Just do that for me baby

If I no drop shingbain, e ma fo
I'm fine you should know
Shey bi Emi sh' omo ologo
Evian e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
Mm you no go fit know
If I no drop shingbain, e ma fo
I'm fine you should know
Shey bi Emi sh' omo ologo
Evian e go flow
The Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
Mm you no go fit know

Hmm
Hmm

Find Your Favourite Song Lyrics Here and Get Fresh updates as they via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT