On The Road Lyrics by Davido

Davido Lyrics
On The Road lyrics by Davido serve as the opening track to his album ORIADE, reflecting on the relentless journey that has defined his career and personal growth. The song finds Davido embracing the sacrifices, hard work, and determination required to achieve lasting success while remaining focused on his ambitions and grateful for his progress. Balancing reflections on fame with the importance of family, resilience, and perseverance, On The Road sets the tone for the album by celebrating purpose, consistency, and the drive to keep moving forward despite every challenge.

Davido - On The Road Lyrics
Intro
Yeah
L-L-Louddaaa
Chorus
On the road, oh
I've always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
Verse 1
You see me living lavish, but many can't understand it
Say I dey put hard work into practise, my body no gree me
Relax until you hear this song
This na the life wey I just go beat em
As I dey pack, abi it's just no be my fault?
They no fit destroy wetin Oluwa don construct
But every time I lead, them still dеy follow
Chorus
On the road, oh
I'll always be on the road, oh
I nеver stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
Verse 2
I still make time for family and friends 'cause all work and no play
Makes Davido another man with no face
Dey ball every time 'cause I'm a man with no fears
Trust and obey, that's the meaning
So many times, love make you no put me for mind
I've got the next time, up to work and no get time
Good time, better time, timeless is alright
Win next one you go know, yeah
Chorus
On the road, oh
I've always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
On the road, oh
I've always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road (Louddaaa)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook




