SHARE

Ogogoro Lyrics by Kitay

SHARE

Kitay Lyrics

Read the lyrics below and sing along to the catchy rhythm of Kitay's Ogogoro; let the infectious beat move you.

Cover art for Ogogoro by Kitay
Ogogoro Cover Art

Kitay - Ogogoro Lyrics

All my life I′ve never seen
A pretty being
You're my Queen
All I need
Bear my Kids yeah, yeah
You bring me my fantasy
Can't you see
My love is real
Calm down
My love e nor be politics eh
E nor be politics oh oh oh
Ronke I really care
Other girls dem busy body
But I nor send them
When it comes to spend my money
Na you come first
Cus when I nor get any penny
Na you dey here

They nor fit understand wetin I dey feel o
Gyalololo
They nor fit understand wetin I dey feel o
Gyalololo

Olololo
Gyal na your love dey high me
Ogogoro
See me I don dey act like
I don kolo
If not be you dey by me
I go miss road, I go miss road oh oh

Oya babe wait
Nor need to go babalawo house o
Normally this love e be like Jazz oh
Oya babe wait
Everytime you come around my house o
You dey make my BP just dey rise oh-oh
No need to doubt our time
Na our time
Na make our two connect at one instance
Any man come say we go dig am
Say na your loving be my solution solution

They nor fit Understand wetin I dey feel o
Gyalololo
They nor fit Understand wetin I dey feel o
Gyalololo

Olololo
Gyal na your love dey high me
Ogogoro
See me I don dey act like
I don kolo
If not be you dey by me
I go miss road, I go miss road oh oh
I go miss road my baby
My baby boo, my baby

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT