SHARE

Nobody Lyrics by Kwesi Arthur Feat. Mr Eazi

SHARE

Kwesi Arthur and Mr Eazi Lyrics

Explore the profound emotions and storytelling intricacies embedded within the lyrics of Nobody and experience the unique artistry brought forth by Kwesi Arthur and Mr Eazi.

Kwesi Arthur and Mr Eazi on Nobody Cover Art
Nobody Cover Art

Kwesi Arthur & Mr Eazi - Nobody Lyrics

Zagadat
Dedadey (it's MOG baby)

Let take it back to yesterday (eh)
Before the war, before the fight (eh)
You no dey give me no funny replies (eh)
Wey you dey send me memes for Insta (eh)
Yɛn kasa a, you no dey bed (eh!)
Nso mefrɛ a, you no dey answer (eh!)
Why you dey say you no dey need me? (eh!)
Why you dey treat me like a stranger?

Girl, when I'm in love with you
And I don't want nobody
I don't want nobody
Girl, I don't want nobody
I love the things you do
Nti I don't want nobody
I don't want nobody
So I don't want nobody

And I don't wanna, I don't wanna live a day, without you
If ebi joke just tell me say you just dey play
Say I don't wanna, I don't wanna live a day without you
If ebi say I do somethings, I just go change

Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up
Wake me up
Daeɛ na meso a make you wake me up

Let take it back to yesterday
When you dey call me one and only
When you dey come see me for lungu
Who go love you like I love you
Why you dey treat me like a stranger
Right now you no dey care
Use to call the boy your baby
Bɛɛ nɛ mini otsɔɔmi bulu

Girl when I'm in love with you
And I don't want nobody
I don't want nobody
I don't want nobody
And I love the things you do
Girl I don't want nobody
Me, I don't want nobody
Girl I don't want nobody

And I don't wanna, I don't wanna live a day without you
If ebi joke just tell me say you just dey play
Say I don't wanna, I don't wanna live a day without you
If ebi say I do somethings, I just go change (oh yah, yah yah)

Make I go kill myself
Believe me, me I go kill myself
If ebi joke just tell me say you just dey play
Make I go kill myself
Believe me, me I go kill myself
If ebi joke just tell me say you just dey play

Girl when I'm in love with you
And I don't want nobody
I don't want nobody
Girl I don't want nobody
I love the things you do
Nti I don't want nobody
I don't want nobody
So I don't want nobody

And I don't wanna, I don't wanna live a day, without you
If ebi joke just tell me say you just dey play
Say I don't wanna, I don't wanna live a day without you
If ebi say I do somethings, I just go change

Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up
Make you wake me up
Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up
Just wake me up
Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up (It's MOG baby)
Wake me up
Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up

'Nobody' Lyric Contributors

Olufunke TaiwoFunmilayo KanmodiUtere NaomiPeter OkhideElizabeth CliffordIdris AdeleyeBuzi BrownNikki LaoyeOluwafemi AdebanjoTobiloba AkinseteOluseyifunmi AkinrinmadeBamise OyetayoOvie O.

Discover Song Lyrics and stay updated on Twitter and Facebook.

Related

ADVERTISEMENT