SHARE

No Way (Remix) Lyrics by Fiokee Feat. Johnny Drille

SHARE

Fiokee and Johnny Drille Lyrics

The No Way Remix showcases the incredible talent of both Fiokee and Johnny Drille, explore the song's lyrics below. No Way Remix is the third track on Fiokee's new album, Beyond A Guitarist.

Cover art for Beyond A Guitarist Album by Fiokee
Beyond A Guitarist Album Cover

Fiokee & Johnny Drille - No Way Remix Lyrics

No way
No way
Oh na na
Baby no way (no oh way oh way yo)
No way
No way
Oh my baby yeye

Baby no way eh
I want to be your spender
Your striker, your defender
Abena, give me your love Ifunnaya
I no go do you nyamanyama oh
I go talk to you
Tell you things wey go make you smile
Anytime you text me, baby I go reply
For this work, I no get wetin go make me resign
I no go let any guy chance me

Baby, there's no way
No way
No way
No way
No way
Baby there's no way
No way
No way
No way
Baby no way eh

I no fit explain the way e dey do me, when I see you
Na Godu bring you my way
Na meant to be, me and you
Baby, hop in my rover
Come and lean on my shoulder
I want you and no other
So Afuringi Nanya
My Julie
Eh my Cinderella (Afuringinanya)
Am down forever, I'll not break your heart

Baby, there's no way
No way
No way
No way
No way
Baby there's no way
No way
No way
No way
Baby no way eh

Fine decoration
See television
Cool air condition
Oh nananana
I don see the vision
No contradiction
We go first do tradition
Know the condition
Omo you know the condition
Know the condition
Oh nananana

Explore other lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook

Related

ADVERTISEMENT