No Be So Lyrics by Nasboi
Nasboi Lyrics
No Be So, the seventh track on Nasboi's new album, I.N.I.T (In Nasboi I Trust), immerses listeners in its captivating lyrics. Join the sing-along as you read the song's lyrics below.
RELATED: Read 'Ajo' Lyrics by Nasboi
Nasboi - No Be So Lyrics
Yea
Yea
Yeba eee
Tell me, is it love you dey find
Or you come for my money oh oh oh
I come for your money oh
Tell me, is it love you dey find
Or you come for the body goals oh no
I come for your money oh
Hot stories
No be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Girl, I getti headache
Oya give me panadol
Anytime you no dey
Baby girl, I dey dull
Give me good loving, no be ini mini mani mo
Girl, you know say na only you I dey adore
If I wan build family, girl na you be my roof
Na you be my roof
If dem wan shoot catapult, I be bulletproof
Oh fuck you
Shebi na me wey you keep for queue
Ignore chat
Because no be wey you put for your chart
Olololo
Tell me, is it love you dey find
Or you come for my money oh oh oh
I come for your money oh
Tell me, is it love you dey find
Or you come for the body goals oh no
I come for your money oh
No be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Testimony for your pulpit
Give me love, you give me bullshit
Onatomutok ice cream
Sleep without you girl, na bad dream
Fine, fine girl no dey do shakara
Whine for me, baby jowo do Shakira
Fine, fine girl no dey do yanga
Whine for me babe, it's my banga
Very fine girl from Rwanda
Very fine girl from Cameron dwala
Tell me, is it love you dey find
Or you come for my money oh oh oh
I come for your money oh
Tell me, is it love you dey find
Or you come for the body goals oh no
I come for your money oh
No be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Oh no be so oh
Find and explore lyrics from other music genres here
Get Fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook