Never Stop Lyrics by Barry Jhay Feat. Blvk H3ro

Barry Jhay and Blvk H3ro Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Barry Jhay's chart-topping hit, Never Stop, featuring Blvk H3ro.

Barry Jhay & Blvk H3ro - Never Stop Lyrics
Intro
Hm, na-ah-ah-ah-ah, ay-ah-ay
Oh, ay-ay-ay, ay
Ooh, ay-ay-ay, ay
Ooh, yeah
Chorus
Say (Yo Dibs)
I wanna look at everything and never stop praying
Live my life and do what makes me happy (what makes me happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win
Nobody bigger than the God who made me
I know this
Verse 1
Life na journey, no be anybody papa property
Wealth is the only medicine to poverty
Some dey use too much spoil opportunity
No be everybody wey rich go university
I no say make you read o, no comot for setting
Tulẹ, who like poverty?
Indomie no be the same thing like spaghetti
Oniposi gan-an gbadura k′eeyan ku si
Wetin? like they know all
No matter wetin you know, you no fit know pass God
No do pass yourself, make you no go fall
Even if you do jẹjẹ, last-last, you go still fall o
They go call you, you no go pick up o
Life self e no dey for life, e no dey for himself o
No be swear, na true talk o
Man self no need to too talk o
Chorus
I wanna look at everything and never stop praying
Live my life and do what makes me happy (what makes me happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (no hate, no beef, o-o)
Nobody bigger than the God who made me
I know this
Bridge
Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbọ zamina
Stamina, zamina, zamina, zamina
Wo, bi mo ṣe n kan′ra mọ
Ni mo n gbọ zamina
Emi ti mo ni stamina
Zamina, zamina, zamina, ay-o
Verse 2
Eyes make it up, mi say a prayer to the Life, no give up (aye)
Say mi eyes open up, so make you see a bright horizon
No giving up, mi keep finer
No waste no beef, every day I'm tune to the frequencies
Nobody cannot stop what's meant for me
Nobody can′t control mi destiny
Find good soil, oil, every single night I toil
Life never easy for the island boy, oii
Bad energy a try destroy, all my works, say they want to fall
See, all my plans, dem dey try to spoil
But Jah-Jah make I-, we all know, we are the voice
Ain′t no way that they could break my strong oil
Chorus
I wake up every day, I never ever stop praying
Aye, live my life and do what makes me happy (happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (no hate, no beef, o-o)
Nobody bigger than the God who made me
I know this
Outro
Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbọ zamina (Yo Dibs)
Stamina, zamina, zamina, zamina
Wo, bi mo ṣe n kan′ra mọ
Ni mo n gbọ stamina
Emi ti mo ni stamina
Zamina, zamina, zamina, yea-o
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook