SHARE

'Never' Lyrics by Kizz Daniel

SHARE

Kizz Daniel Lyrics

Never is the sixteenth track on Kizz Daniel's 20-track new album, Maverick, read the song's relatable lyrics below.

Never Lyrics by Kizz Daniel
Maverick Album Cover

Kizz Daniel - Never Lyrics

Verse 1
People fear wetin dem no understand
Dem wan make I play my last card
Dem smell my aroma, japa
Wọn le mi Olofin Jazzman
I don get thick skin
E no penetrate o
Big or small I go celebrate o
I’m still alive
And I appreciate baba God day by day

Pre-Chorus
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana (Hosana)
Make dem no see me fall for yakata ta (Never)
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

Chorus
Never (Never)
Never will I ever fuck up (Never will I fuck up)
If I fuck up, na you fuck (O ye ye ye)
And if you fuck up, na you fuck up still

Verse 2
Everyday be like carnival
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
'Cause tomorrow carry belle for karma
Straight to the Maitama
Buy my ticket, go the terminal
Go to Ghana, go meet Abena (Maza)
Abena roll up for me, dagbana

Pre-Chorus
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

Chorus
Never
Never will I ever fuck up
And I fuck up, na you fuck
And if you fuck up, na you fuck up still
Never
Never will I ever fuck up
And I fuck up, na you fuck
And if you fuck up, na you fuck up still

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT