SHARE

My Skin Lyrics by Liya

SHARE

Liya Lyrics

Liya's My Skin is a soulful song that explores self-discovery and resilience, the lyrics, accompanied by emotive vocals and poetic verses, create a poignant atmosphere, inviting listeners to connect with the raw emotions expressed in the song.

My Skin by Liya Cover Art
My Skin Cover

Liya - My Skin Lyrics
Gbaladun gbaladun
Jeje on my thing oh
Poverty no fit my skin oh
Jeje I do my thing oh

Titikati
A se party
A mu casamigos, a mu brandy
My life no hard no be khaki
I no be small pikin and I no wear nappy
Physically dey Naiji
But my soul trabaye go dey yankee
See my G, I no get energy
Energy I no get energy ah

Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Poverty no fit my skin

Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Poverty no fit my skin

Sho ti jasi
Living my dreams
I remember when dem dey use me tayin
Dem go dey act like in speaking Chinese
When the gbedu drop now
Dem go crazy Kike this
Titikati a se party
A mu casamigos , a mu brandy
Everybody pack food
Dem be like sardine
I no be small pikin and I no wear nappy
Tell your daddy
Sho legal-ly
Sho mo what’s up
Sho ti koja 19

Oya ja mi
If you carry
Oya ka ri
If no he ordinary ah
Onome see I young and I fresh
We dey give dem down to Bangaladesh
I dey vex and I get cash
And I gat Yeye and I gat Yass Yasss Yasssss

Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Poverty no fit my skin

Check Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT