SHARE

Money Lyrics by Jaido P

SHARE

Jaido P Money Lyrics

Dive into the official lyrics for Jaido P's newest single, Money, and experience the raw emotions and clever wordplay in his verses.

Cover Art for Money by Jaido P
Money Cover Art

Jaido P -Money Lyrics

Shopla

For early mor mor
I just dey nor nor
Ayele, ugh omo
Genuine ore showon (walahi)
Lati day one moti mokan
Some of day ones never gonna mumi mona
Lati day one moti stubborn
Thinking i’m gone gone
Emiti mo tanwon

Them go talk
Ahh wetin sup
Say them no love me anymore
I no dey listen kilonso
Me I bone their side
See wetin the money cause
I no want anybody loss
Padi padi no be by force
I swear to god I go stand
I go kpo and guide

Me I no dey play with my money oh-oh
'Cause you no go take the blame for me oh-oh
Brother no dey play this kind cunny oh-oh
After you do me bad no tell me sorry oh
Me I no dey play with my money oh-oh
'Cause you no go take the blame for me oh-oh
Brother no dey play this kind cunny oh
After you do me bad no tell me sorry oh

Mi o mo mi o mo
You no dey consider ahhh
So we no be bruh ahhh
We got trust issues
Una plenty wey just won see me down
My G I dey tell you
Una plenty wey no won see me rise like garri ijebu
For inside street we dey show love
But some other time aman jeju
Na disagree to agree my brother
If we fight we fit settle
I dey do am kosenitoye
Ishe oluwa ju ti alfa lo
Ishe oluwa kosenitoye
Ishe oluwa olo far gan

Me I no dey play with my money oh-oh
'Cause you no go take the blame for me oh-oh
Brother no dey okay this kind cunny oh
After you do me bad no tell me sorry oh

Find Your Favourite Song Lyrics Here

'Money' Lyrics Collaborators

Funmilayo KanmodiOluseyifunmi AkinrinmadeBamise OyetayoOvie O.

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT