SHARE

MLM Lyrics by Muyeez

SHARE

Muyeez Lyrics

MLM lyrics by Muyeez is an ambitious song about rising to the top, making money, and establishing himself as a successful young artist. The song reflects confidence, faith, hard work, and determination, with Muyeez focused on greater wealth and success while staying true to his style and avoiding distractions or setbacks.

MLM Lyrics by Muyeez
ALL HAIL MUYEEZ Album Cover

Muyeez - MLM Lyrics

Pre-Chorus
Shut down the carnival
I no dey their caliber
Fine girl yarinya
I be yaro wey dey cho
So I pray to yah Allah make I no turn hooligan
Cause any time wey dey play my jam
E dey boost my stamina

Chorus
See me going higher, more life Muyeezi
More money more dollar, billion BTC
You no fit see me with sapa cause o ni reason
Tori mo ri janjala, dem dey find wahala

Verse 1
Youngest Nigerian superstar
Give them banger to banger
Everyday na fiesta
Ilẹkẹ baby o ma ja
Cos mallam na still mallam
If you dey spell am from the back
Baby watashi wasta
Yeah, I make money I'm a star
Oga na master baby, where the rabba?
King of new school lemi, you know the matter
No matter the matter
A ma bori ọta wa
Show me swagga
Focus on rabba

Pre-Chorus
Shut down the carnival
I no dey their caliber
Fine girl yarinya
I be yaro wey dey cho
So I pray to yah Allah make I no turn hooligan
Cause any time wey dey play my jam
E dey boost my stamina

Chorus
See me going higher, more life Muyeezi
More money more dollar, billion BTC
You no fit see me with sapa cause o ni reason
Tori mo ri janjala, dem dey find wahala

Verse 2
Legendary like Pele
Mo sọ fun wọn tẹlẹ
Magician I get magic
Holy water Sapele
Some have food they cannot eat
I got food and I can eat
God no allow them spoil my steeze
I like my shawties dey rush me
I dey high like dopamine
Muyeez baby o kere
Monday to Saturday
Find money, no holiday

Pre-Chorus
Shut down the carnival
I no dey their caliber
Fine girl yarinya
I be yaro wey dey cho
So I pray to yah Allah make I no turn hooligan
Cause any time wey dey play my jam
E dey boost my stamina

Chorus
See me going higher, more life Muyeezi
More money more dollar, billion BTC
You no fit see me with sapa cause o ni reason
Tori mo ri janjala, dem dey find wahala

Verse 3
Youngest Nigerian superstar
Give them banger to banger
Everyday na fiesta
Ilẹkẹ baby o ma ja
Cause mallam na still mallam
If you dey spell am from the back
Baby watashi wasta
Yeah I make money I'm a star

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT