SHARE

Magician Lyrics by Morravey Feat. Davido

SHARE

Morravey and Davido Lyrics

Step into the enchanting world of Morravey's Magician as we explore the mesmerizing lyrics of this mystical track, featuring Davido. These words weave a spellbinding narrative of love, mystery, and the unexplainable, making it a captivating musical journey. Magician is the closing track on Morravey's debut EP, RAVI.

Morravey RAVI EP cover
RAVI EP Cover

Morravey & Davido - Magician Lyrics

Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up
Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me.
Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

Check Lyrics of latest Naija songs Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT