SHARE

Lonely At The Top (Remix) Lyrics by Asake Feat. H.E.R

SHARE

Asake and H.E.R Lyrics

Asake collaborates with the remarkable American singer H.E.R on Lonely At The Top Remix, read the song's lyrics below. Enjoy the blend of their unique musical styles for an extraordinary listening experience.

Lonely At The Top by Asake Feat HER Cover
Lonely At The Top Remix Cover

PLAY & LISTEN TO: Lonely At The Top (Remix) by Asake Ft H.E.R

Asake & H.E.R - Lonely At The Top Remix Lyrics

Verse 1
It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely)
Money on my mind (Money, money, money)
Don’t care what they yarning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi)
Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me)

Pre-Chorus
Olo-lolade maa n gb'omo lo (Gb'omo lo)
Borokoto idi s’omo lo (S'omo lo)
E fi won s'ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want (Me I want)
No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
Won te ge Asake l'eti lo (L'eti lo)
They life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе

Chorus
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

Verse 2
I can’t waste my time, for no one
I came in this life on my own
Baby, you worry ’bout you while I face my matter
I can’t rely on you, too much money and too much pride
Still can’t buy no peace of mind
Just count the blessings, I
Baby, I’ve been way too focused to be stressed
Don’t care if I’m lonely, if I want it I’m obsessed
Oh, ooh

Pre-Chorus
Olo-lolade maa n gb'omo lo (Gb'omo lo)
Borokoto idi s’omo lo (S'omo lo)
E fi won s'ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want (Me I want)
No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
Won te ge Asake l'eti lo (L'eti lo)
They life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе

Chorus
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

Outro
It’s lonely at the top
Lonely, lonely, lonely
Money on my mind
Money, money, money
Don’t care what they yarning about me in particular
Out here on the road chasing my dream because I know

Liked 'Lonely At The Top' Remix Lyrics by Asake Ft H.E.R? Check Lyrics of latest songs Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT