SHARE

Lifestyle Lyrics by DJ Shawn Ft Pheelz, Falz & Magnito

SHARE

DJ Shawn, Pheelz, Falz and Magnito Lyrics

DJ Shawn's latest song, Lifestyle, showcases the mesmerizing vocals and exceptional talents of Pheelz, Falz, and Magnito, take a look at the captivating lyrics below.

Cover art for Lifestyle by DJ Shawn featuring Falz Pheelz and Magnito
Lifestyle Cover Art

DJ Shawn, Falz, Pheelz and Magnito - Lifestyle Lyrics

Shawn sir!
Falz you know say I tell you things must stew (Life)
If we dey shoot video, dey go bring costume (piuun)
Girls carry figure and na six plus two (damn)
Dem get bouncer all of them dey kick kungfu
Motor wey go contain me, motor wey big
Lamborghini plus Benzo meji meji
Dem go bring the champagne before the ladies dem
I go charge you one third before the waiting (Freshout)
If you sabi Adeleke you go sabi Dimeji (life)
Bring girls wey sabi talk like dem sabi debating (damn)
Shawn are you feeling me, are we relating
See na dollars we dey collect if you sabi the rating (fresh up)
You must pull up in a jet
If I climb stage, it's for you not to forget
You go give me red light, give me only Silhouette
If my ladies put hand on top body wey dey sweat
Me I no go vex if they go below the belt
Eh

Have you seen a guy like me (have you seen a guy like me)
Oluwa da ise si (o lo lo )
Aroma styling (o lo lo )
Backy kan ninu Maybachi (o lo lo)
Fowo ra nice nice things (fowo ra nice nice things)
I’m on expensive trips (o lo lo)
Abena see as we dey run this p (o lo lo)
You no fit cop am, this lifestyle o wey
Baby baby kilofe gan gan (o wa)
Baby baby funmi lopolo (o wey)
Baby baby make we no too talk (o wa)
I no be wizzy but I wan Socor (O wey)
Baby baby kilo gan gan (o wa)
Baby baby funmi lopolo (o wey)
Baby baby make we no too talk (o wa)
I no be wizzy but I wan Socor

Big big Alagbada na dem standar (Damn)
Christy you for check out my up and down (Life)
Na who get kele abi na lost and found
I lock am down
I do transfer
The girl con sabi cook, if you see banga (Life)
Carry better back, hmm you go still Canda (piuun)
Police pikin na Hansanda
If she waka pass you brother then you go see yanga (Life)
Na them be the best
Dem go dey pose
Dem go dey flex
Make she soro first
Then I go know if she be my spec
If e no be sense then the flag na color red
Mo ti sofun pe disrespect lo bomo je
Pandemic, drug dealer office na chemist
Me and falz we dey ball o Yours na tennis
We don dey run the music business since like kennis
Big things surround me na better aesthetics

Eh
Have you seen a guy like me (have you seen a guy like me)
Oluwa da ise si (o lo lo )
Aroma styling (o lo lo )
Backy kan ninu Maybachi (o lo lo)
Fowo ra nice nice things (fowo ra nice nice things)
I’m on expensive trips (o lo lo)
Abena see as we dey run this p (o lo lo)
You no fit cop am, this lifestyle o wey
Baby baby kilofe gan gan (o wa)
Baby baby funmi lopolo (o wey)
Baby baby make we no too talk (o wa)
I no be wizzy but I wan socor (O wey)
Baby baby kilo gan gan (o wa)
Baby baby funmi lopolo (o wey)
Baby baby make we no too talk (o wa)
I no be wizzy but I wan socor

Explore Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT