SHARE

Official 'LCND' Lyrics by Davido

SHARE

Davido Lyrics

The penultimate track on Davido's TIMELESS album is titled "LCND," and we've got the song's lyrics below, check it out.

Official LCND Lyrics by Davido
TIMELESS Album Cover

RELATED: Read 'In The Garden' Lyrics by Davido Ft Morravey

Davido - LCND Lyrics

Intro
(Wi-Wi-Willis, giddem!)

Verse 1
Make I tell you something
Life is not fair
Lost many of my guys
But I thank God I still dey here
Oh yeah
And I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But I stay strong and I stay fit

Pre-Chorus
I just wan flex this life o
Before I leave this life oh eh
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi

Chorus
Legends can never die
Oh weh, o weh
Shooting up for the stars
Oh weh, o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh

Verse 2
I get many things wey I want to talk about o (want to talk about o)
Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk
I dey do my way but some people over kaku
But I go still dey ball, make dem call me Lukaku

Pre-Chorus
I just wan flex this life o
Before I leave this life o we
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi

Chorus
Legends can never die
Oh weh, o weh
Shooting up for the stars
Oh weh, o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT