SHARE

Lazy Baby Lyrics by Ayo Maff

SHARE

Ayo Maff Lyrics

Ayo Maff's chill Lazy Baby invites listeners to relax with its smooth sounds and relatable lyrics, making it easy to sing along.

Cover art for Lazy Baby by Ayo Maff
Lazy Baby Cover Art

Ayo Maff - Lazy Baby Lyrics

Verse 1
Mentally o
Mentally I’m not ready o
I no get power
Kori ko mi yo
You know say nobody sabi my papa
So hold on to me
Ma jen shubu

Chorus
Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I’ve been hustling
But today I no wan do anything

Verse 2
Na eba dem no dey warm am omo
Alejo lowo ma fi alejo shere
Fuck my maths teacher Mr Wande
Pythagoras theory I never use am one day
I no do molly again
I don stop codeine
Igbayi lola igba loni igba n lo
If only you can ready my heart
Ni tori e baby I’m hurt
Maybe later I go make you proud
I wrote this letter cause I’ve been sad

Chorus
Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I’ve been hustling
But today I no wan do anything

Outro
Na eba dem no dey warm am omo
DND dem no fit call am omo
O baby shey normal
O baby shey normal
Shey normal
To ba shey normal
Mo ma shey normal

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT